mewityou

Naija

Alternative form

Etymology

From: English me with and you

Pronunciation

  • míwìtjû

Play Play

Adjective

  • Make person join wit anoder person to do someting.
  • Dis work na mewityou work abeg, e no easy.  — (NSC_Legbeti_2020, This work can only be carried out through combined effort please.)
  • All di sense inside dis article - mewityou and “mewituna” plan and agreement go hold.  —  Egbokhare_2020. The bilateral agreement is binding)
  • na mewityou dance dey sweet for valentine day  — NSC_Legbeti_2020, The tango is perfect on valentine day)

Translations

  • English: bilateral