mewityou

Revision as of 15:20, 10 November 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative form

Etymology

From: English me with and you

Pronunciation

  • míwìtjû

Play Play

Adjective

  1. Make person join wit anoder person to do someting.
    • Dis work na mewityou work abeg, e no easy.  — (NSC_2020, This work can only be carried out through combined effort please.)
    • All di sense inside dis article - mewityou and “mewituna” plan and agreement go hold.  —  Egbokhare_2020, The bilateral agreement is binding.)
  2. Type of dance wey people dey hold deirsef dey dance.
    • na mewityou dance dey sweet for valentine day  — NSC_2020, The tango is perfect on valentine day)

Translations

  • English: bilateral