mewityou

Revision as of 18:02, 2 November 2020 by 154.66.34.240 (talk)

Naija

Alternative form

  • me-wit-you

Etymology

From: English me with you

Pronunciation

  • míwìtjû

Play Play

Adjective

  1. na when someting join person wit person.
    • All di sense inside dis article - “me-wit-you” and “me-wit-una” plan and agreement go hold.  — no translation)
    • na mewityou dance dey sweet pass for valentine day  — no translation)

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: bilateral