mewityou

Naija

Alternative form

  • me-wit-you

Etymology

From: English me with you

Pronunciation

  • míwìtjû

Play Play

Adjective

  1. na when person join wit person.
    • All di sense inside dis article - “me-wit-you” and “me-wit-una” plan and agreement go hold.  —  Egbokhare_2020. The bilateral agreement is binding)
    • na mewityou dance dey sweet for valentine day  — NSC_Legbeti_2020. The tango is perfect on valentine day)

Translations

  • English: bilateral, tango