moneymatter

Revision as of 17:44, 5 February 2021 by 154.66.35.228 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English money and matter

Pronunciation

  • mɔ̀nímàtá


Noun

  • Na matter wey concern money
  • When e reach moneymatter, e no good make we rush am.  — (Egbokhare_2020. Once it is a matter relating to money, patience is needed.)
  • I no dey play where moneymatter dey concerned.  — (NSC_Legbeti_2020. I do not play over anything relating to money.)

Translations

  • English: Regarding finances