morningfood

Naija

Etymology

From English: morning and food

Pronunciation

mɔ́nɪ́nfʊ̂d

Play Play

Noun

  • Food wey person dey chop for earlimomo.
  • Na me dey cook morningfood for my oga madam.  — (I prepare breakfast for my masters wife.)
  • Morningfood na di food wey everybody dey suppose try dey chop for everyday.  — (Breakfast is a very important meal and everybody advised to take it everyday.)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: breakfast