Difference between revisions of "morningfood"

Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Food wey person dey chop for earlimomo.
 
* Food wey person dey chop for earlimomo.
:* {{ux|dv|Na me dey cook '''morningfood''' for my oga madam|(NSC_Olukayode.S.M_2021, I prepare breakfast for my masters wife.)}}
+
:* {{ux|dv|Na me dey cook '''morningfood''' for my oga madam.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, I prepare breakfast for my masters wife.)}}
 
:* {{ux|dv|'''Morningfood''' na di food wey everybody dey suppose try dey chop for everyday.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, Breakfast is a very important meal and everybody advised to take it everyday.)}}
 
:* {{ux|dv|'''Morningfood''' na di food wey everybody dey suppose try dey chop for everyday.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, Breakfast is a very important meal and everybody advised to take it everyday.)}}
  

Revision as of 17:53, 14 August 2021

Naija

Etymology

From Englis: morning and food

Pronunciation

mɔ́nɪ́nfʊ̂d

Play

Noun

  • Food wey person dey chop for earlimomo.
  • Na me dey cook morningfood for my oga madam.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I prepare breakfast for my masters wife.)
  • Morningfood na di food wey everybody dey suppose try dey chop for everyday.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Breakfast is a very important meal and everybody advised to take it everyday.)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: breakfast