morningfood

Revision as of 17:52, 14 August 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From Englis: morning and food

Pronunciation

Play

Noun

  • Food wey person dey chop for earlimomo.
  • Na me dey cook morningfood for my oga madam  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I prepare breakfast for my masters wife.)
  • Morningfood na di food wey everybody dey suppose try dey chop for everyday.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Breakfast is a very important meal and everybody advised to take it everyday.)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: breakfast