morningfood
Naija
Etymology
From Englis: morning and food
Pronunciation
Noun
- Food wey person dey chop for earlimomo.
- Na me dey cook morningfood for my oga madam. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I prepare breakfast for my masters wife.)
- Morningfood na di food wey everybody dey suppose try dey chop for everyday. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Breakfast is a very important meal and everybody advised to take it everyday.)
Related forms
Antonym
Translation
- English: breakfast