Difference between revisions of "music"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From: English ''music''
 +
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
mjúzìk
 
mjúzìk

Revision as of 14:50, 16 July 2021

Naija

Etymology

From: English music

Pronunciation

mjúzìk Play Play

Noun

Song wey person dey hear.

  • Some music dey sweet some no dey sweet.  — (NSC_Abonyi_2020, Some songs are good and others are bad.)

Synonym

song

Antonym

film

Translation

  • English: music