song

Naija

Etymology

From: English song

Pronunciation

  • sôŋg

Play Play

Noun

  • Music wey person use voice make.
  • Better song dey sweet belle.  — (Good music makes one happy.)
  • Abeg play that correct song make we take rock di gbedu.  — (Kindly play us that popular track so we can rock the party.)

Antonym

film

Translation

  • English: Song