must

Naija

Etymology

From: English must

Pronunciation

  • mɔ̀st

Play Play

Auxiliary

  • Na word wey dem dey use to take show sey someting go be as de talk am or want make e be.
  • Di gumbody country dem wey join put hand for dis agreement must to respect di right of di child.  — (The countries who took part in the child right pact must respect the agreement.)
  • Every year, de must do am.  — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__108, It holds every year.)
  • So any girl wey I need, e go, e must gree.  — (ONI_14_Girlfriends_DG__73, So any girl of my choice must agree.)

Translations

  • English: must