Difference between revisions of "must"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Auxiliary=== | ===Auxiliary=== | ||
− | + | na word wey dem dey use to take show sey someting go surely be as dem talk or want am. | |
#: {{ux|dv|Di gumbody country dem wey join put hand for dis agreement '''must''' to respect di right of di child.|(Egbokhare_2020. The countries who took part in the child right pact must respect the agreement.)}} | #: {{ux|dv|Di gumbody country dem wey join put hand for dis agreement '''must''' to respect di right of di child.|(Egbokhare_2020. The countries who took part in the child right pact must respect the agreement.)}} | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | Na for someting to be say e go happen | |
:* {{ux|dv|Every year, de '''must''' do am. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__108, It holds every year.)}} | :* {{ux|dv|Every year, de '''must''' do am. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__108, It holds every year.)}} | ||
:* {{ux|dv|So any girl wey I need, e go, e '''must''' gree, |(ONI_14_Girlfriends_DG__73, So any girl of my choice must agree.)}} | :* {{ux|dv|So any girl wey I need, e go, e '''must''' gree, |(ONI_14_Girlfriends_DG__73, So any girl of my choice must agree.)}} |
Revision as of 20:34, 6 July 2021
Naija
Etymology
From: English must
Pronunciation
- mɔ̀st
Auxiliary
na word wey dem dey use to take show sey someting go surely be as dem talk or want am.
- Di gumbody country dem wey join put hand for dis agreement must to respect di right of di child. — (Egbokhare_2020. The countries who took part in the child right pact must respect the agreement.)
Verb
Na for someting to be say e go happen
- Every year, de must do am. — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__108, It holds every year.)
- So any girl wey I need, e go, e must gree, — (ONI_14_Girlfriends_DG__73, So any girl of my choice must agree.)
- E be like sey I must stop to smoke igbo if I wan make my life better o. — (NSC_Legbeti_2021, It seems I have to stop smoking marijuana if I must make it.)
Translations
- English: mandatory