Difference between revisions of "must"

Line 14: Line 14:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Na for someting to be say e go happen  
+
* Make someting to be sey e go happen  
 
:* {{ux|dv|Every year, de '''must''' do am. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__108, It holds every year.)}}
 
:* {{ux|dv|Every year, de '''must''' do am. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__108, It holds every year.)}}
 
:* {{ux|dv|So any girl wey I need, e go, e '''must''' gree, |(ONI_14_Girlfriends_DG__73, So any girl of my choice must agree.)}}
 
:* {{ux|dv|So any girl wey I need, e go, e '''must''' gree, |(ONI_14_Girlfriends_DG__73, So any girl of my choice must agree.)}}

Revision as of 11:28, 7 July 2021

Naija

Etymology

From: English must

Pronunciation

  • mɔ̀st


Auxiliary

  • Word wey dem dey use to take show sey someting go be as de talk am or want make e be.
  • Di gumbody country dem wey join put hand for dis agreement must to respect di right of di child.  — (Egbokhare_2020. The countries who took part in the child right pact must respect the agreement.)

Verb

  • Make someting to be sey e go happen
  • Every year, de must do am.  — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__108, It holds every year.)
  • So any girl wey I need, e go, e must gree,  — (ONI_14_Girlfriends_DG__73, So any girl of my choice must agree.)
  • E be like sey I must stop to smoke igbo if I wan make my life better o.  — (NSC_Legbeti_2021, It seems I have to stop smoking marijuana if I must make it.)


Translations

  • English: mandatory