Difference between revisions of "must"

 
(5 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* mɔ̀st
 
* mɔ̀st
<sm2>Pcm-ng-must.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-must.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-must.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-must.m.ogg</sm2>  
  
 
===Auxiliary===
 
===Auxiliary===
# Word wey dem dey use to take show sey someting go be as de talk am or want make e be.
+
* Na word wey dem dey use to take show sey someting go be as de talk am or want make e be.
#:* {{ux|dv|Di gumbody country dem wey join put hand for dis agreement '''must''' to respect di right of di child.|(Egbokhare_2020. The countries who took part in the child right pact must respect the agreement.)}}
+
:* {{ux|dv|Di gumbody country dem wey join put hand for dis agreement '''must''' to respect di right of di child.|(The countries who took part in the child right pact must respect the agreement.)}}
# Make someting to be sey e go happen
+
:* {{ux|dv|Every year, de '''must''' do am. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__108, It holds every year.)}}
#:* {{ux|dv|Every year, de '''must''' do am. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__108, It holds every year.)}}
+
:* {{ux|dv|So any girl wey I need, e go, e '''must''' gree.|(ONI_14_Girlfriends_DG__73, So any girl of my choice must agree.)}}
#:* {{ux|dv|So any girl wey I need, e go, e '''must''' gree, |(ONI_14_Girlfriends_DG__73, So any girl of my choice must agree.)}}
 
#:* {{ux|dv|E be like sey I '''must''' stop to smoke [[igbo]] if I wan make my life better o. |(NSC_Legbeti_2021, It seems I have to stop smoking marijuana if I must make it.)}}
 
 
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''mandatory''
+
* English: ''must''

Latest revision as of 23:04, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: English must

Pronunciation

  • mɔ̀st

Play Play

Auxiliary

  • Na word wey dem dey use to take show sey someting go be as de talk am or want make e be.
  • Di gumbody country dem wey join put hand for dis agreement must to respect di right of di child.  — (The countries who took part in the child right pact must respect the agreement.)
  • Every year, de must do am.  — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__108, It holds every year.)
  • So any girl wey I need, e go, e must gree.  — (ONI_14_Girlfriends_DG__73, So any girl of my choice must agree.)

Translations

  • English: must