Difference between revisions of "must"

 
(13 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* unless 0.63 187, will 0.56 598, suppose 0.56 3425, mey 0.55 183, if 0.55 11277, not 0.54 1042, gats 0.54 156, make 0.54 28077, need 0.53 3037
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English must
+
From: English ''must''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* mɔ̀s
+
* mɔ̀st
<sm2>Pcm-ng-must.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-must.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-must.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-must.m.ogg</sm2>  
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 53
 
* Frequency rank in NSC treebank: 232
 
* Frequency in raw corpus: 1164
 
* Frequency rank in raw corpus: 319
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
  
 
===Auxiliary===
 
===Auxiliary===
must: shall -- Definition in Naija?
+
* Na word wey dem dey use to take show sey someting go be as de talk am or want make e be.
 
+
:* {{ux|dv|Di gumbody country dem wey join put hand for dis agreement '''must''' to respect di right of di child.|(The countries who took part in the child right pact must respect the agreement.)}}
 
+
:* {{ux|dv|Every year, de '''must''' do am. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__108, It holds every year.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
:* {{ux|dv|So any girl wey I need, e go, e '''must''' gree.|(ONI_14_Girlfriends_DG__73, So any girl of my choice must agree.)}}
#: {{ux|dv|Di gumbody country dem wey join put hand for dis agreement '''must''' to respect di right of di child.|no translation}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* unless 0.63 187, will 0.56 598, suppose 0.56 3425, mey 0.55 183, if 0.55 11277, not 0.54 1042, gats 0.54 156, make 0.54 28077, need 0.53 3037
 
 
 
====Antonyms====
 
* unless 0.63 187, will 0.56 598, suppose 0.56 3425, mey 0.55 183, if 0.55 11277, not 0.54 1042, gats 0.54 156, make 0.54 28077, need 0.53 3037
 
 
 
====Translations====
 
* English: shall
 
 
 
 
 
 
 
===Verb===
 
must: no definition, must.FIN -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# aux-nsubj (frequency:47)
 
#: {{ux|dv|You '''must''' buy! |(ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__46, You must buy them !)}}
 
#: {{ux|dv|We '''must''' talk. |(LAG_34_Football-And-Everyday-Problems_M__46, We must talk.)}}
 
# - (frequency:24)
 
#: {{ux|dv|Every year, de '''must''' do am. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__108, Every year, they have to do it.)}}
 
#: {{ux|dv|Sey I '''must''' cool, and go out. |(NST_cleaned__32538, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|Im no go full, im no go full, im no go full Ghana '''must''' go. |(ONI_23_Things-Don-Cost_DG__7, It will not fill, it will not fill, it will not fill a large carrier bag.)}}
 
#: {{ux|dv|You know sey for Naija, dem go tell you sey you '''must''' go school. |(WAZK_12_Moses-Life-Story_M__4, You know that in Nigeria, they they will tell you that you must go to school.)}}
 
# aux-obj (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|At di end of di day, if we submit am now, di man go say you failed, you '''must''' learn it. |(ENU_11_Delicious-Beans-And-Plantain_M__61, At the end of the day, if we submit it, the man will say you failed; you must learn it.)}}
 
#: {{ux|dv|“Clubs '''must''' return documents wey dem don sign for issuance of Players Licences by 5th April 2019” |(brila__2114, __no translation__)}}
 
# aux (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|So any girl wey I need, e go, e '''must''' gree, |(ONI_14_Girlfriends_DG__73, So any girl that I need, she will... she must agree.)}}
 
#: {{ux|dv|Omo dat bash, we go mo~, we '''must''' run dat bash. |(KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__43, Guy, that party... we will mo-... we must rock that party.)}}
 
# aux-mark (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|I be like sey I '''must''' stop. |(LAG_08_Austin-And-Donald_DG__91, It seems like I will stop.)}}
 
#: {{ux|dv|Even you, and I, we know sey we '''must''' exercise. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__281, Even you and I know that we must exercise.)}}
 
# ccomp (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|No be '''must''' sey e go be wetin dem take big money buy, before e go be better gift. |(jw__38669, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I con ask my senior broder sey if you wan do anyting for science, na '''must''' sey you go pass physics, and chemistry? |(NST_cleaned__1843, __no translation__)}}
 
# aux-cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Oga Anwuka bin say allegations dey say some schools dey charge students per course unit, wey im say dey illegal and '''must''' stop. |(bbc__76456, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|as e dey dis part, if e be like sey dem no wan pay di money wey Court put as sanction and order sey mek di papa or mama or person wey dey look after di pikin pay, dem fit change hand for dem collect di money from di papa or mama or person wey dey look after di pikin like sey na dem commit di offence and '''must''' pay. |(hildrights__1456, __no translation__)}}
 
# aux-xcomp (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|go, '''must''' be free o, e no go pay o. |(human_rights__139, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For civil service all over di world, if you get case on top your head, you leave your sit until dem settle di case and time don do for ICPC and EFCC '''must''' make dia findings public. |(bbc__2866, __no translation__)}}
 
# aux-cc-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Odewale say di ban di take effect from now on and all those wey dey import codeine pharmaceutical ingredient to produce cough medicine '''must''' get clearance. |(bbc__84051, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Five members of di Nigeria Bar Association go follow join alongside two pipo wey no dey practice law but '''must''' get character wey dey gidiba wey only di Chief Justice of Nigeria go decide. |(bbc__49294, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* unless 0.63 187, will 0.56 598, suppose 0.56 3425, mey 0.55 183, if 0.55 11277, not 0.54 1042, gats 0.54 156, make 0.54 28077, need 0.53 3037
 
 
 
====Antonyms====
 
* unless 0.63 187, will 0.56 598, suppose 0.56 3425, mey 0.55 183, if 0.55 11277, not 0.54 1042, gats 0.54 156, make 0.54 28077, need 0.53 3037
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition, must.FIN
+
* English: ''must''

Latest revision as of 23:04, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: English must

Pronunciation

  • mɔ̀st

Play Play

Auxiliary

  • Na word wey dem dey use to take show sey someting go be as de talk am or want make e be.
  • Di gumbody country dem wey join put hand for dis agreement must to respect di right of di child.  — (The countries who took part in the child right pact must respect the agreement.)
  • Every year, de must do am.  — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__108, It holds every year.)
  • So any girl wey I need, e go, e must gree.  — (ONI_14_Girlfriends_DG__73, So any girl of my choice must agree.)

Translations

  • English: must