Difference between revisions of "must"

Line 13: Line 13:
 
:* {{ux|dv|Di gumbody country dem wey join put hand for dis agreement '''must''' to respect di right of di child.|(Egbokhare_2020. The countries who took part in the child right pact must respect the agreement.)}}
 
:* {{ux|dv|Every year, de '''must''' do am. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__108, It holds every year.)}}
 
:* {{ux|dv|Every year, de '''must''' do am. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__108, It holds every year.)}}
:* {{ux|dv|So any girl wey I need, e go, e '''must''' gree, |(ONI_14_Girlfriends_DG__73, So any girl of my choice must agree.)}}
+
:* {{ux|dv|So any girl wey I need, e go, e '''must''' gree.|(ONI_14_Girlfriends_DG__73, So any girl of my choice must agree.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''must''
 
* English: ''must''

Revision as of 16:08, 10 November 2022

Naija

Etymology

From: English must

Pronunciation

  • mɔ̀st

Play Play

Auxiliary

  • Na word wey dem dey use to take show sey someting go be as de talk am or want make e be.
  • Di gumbody country dem wey join put hand for dis agreement must to respect di right of di child.  — (Egbokhare_2020. The countries who took part in the child right pact must respect the agreement.)
  • Every year, de must do am.  — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__108, It holds every year.)
  • So any girl wey I need, e go, e must gree.  — (ONI_14_Girlfriends_DG__73, So any girl of my choice must agree.)

Translations

  • English: must