must

Revision as of 00:00, 10 August 2020 by Kimgerdes (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * unless 0.63 187, will 0.56 598, suppose 0.56 3425, mey 0.55 183, if 0.55 11277, not 0.54 1042, gats 0.54 156, make 0.54 28077, need 0.53 30...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

  • unless 0.63 187, will 0.56 598, suppose 0.56 3425, mey 0.55 183, if 0.55 11277, not 0.54 1042, gats 0.54 156, make 0.54 28077, need 0.53 3037

Etymology

Borrowed from English must

Pronunciation

  • mɔ̀s


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 53
  • Frequency rank in NSC treebank: 232
  • Frequency in raw corpus: 1164
  • Frequency rank in raw corpus: 319

The word is used more orally than in written texts.


Auxiliary

must: shall -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Di gumbody country dem wey join put hand for dis agreement must to respect di right of di child.  — no translation

Derived forms

Synonymes

  • unless 0.63 187, will 0.56 598, suppose 0.56 3425, mey 0.55 183, if 0.55 11277, not 0.54 1042, gats 0.54 156, make 0.54 28077, need 0.53 3037

Antonymes

  • unless 0.63 187, will 0.56 598, suppose 0.56 3425, mey 0.55 183, if 0.55 11277, not 0.54 1042, gats 0.54 156, make 0.54 28077, need 0.53 3037

Translations

  • English: shall


Verb

must: no definition, must.FIN -- Definition in Naija?


  1. aux-nsubj (frequency:47)
    You must buy!  — (ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__46, You must buy them !)
    We must talk.  — (LAG_34_Football-And-Everyday-Problems_M__46, We must talk.)
  2. - (frequency:24)
    Every year, de must do am.  — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__108, Every year, they have to do it.)
    Sey I must cool, and go out.  — (NST_cleaned__32538, __no translation__)
  3. nsubj (frequency:10)
    Im no go full, im no go full, im no go full Ghana must go.  — (ONI_23_Things-Don-Cost_DG__7, It will not fill, it will not fill, it will not fill a large carrier bag.)
    You know sey for Naija, dem go tell you sey you must go school.  — (WAZK_12_Moses-Life-Story_M__4, You know that in Nigeria, they they will tell you that you must go to school.)
  4. aux-obj (frequency:7)
    At di end of di day, if we submit am now, di man go say you failed, you must learn it.  — (ENU_11_Delicious-Beans-And-Plantain_M__61, At the end of the day, if we submit it, the man will say you failed; you must learn it.)
    “Clubs must return documents wey dem don sign for issuance of Players Licences by 5th April 2019”  — (brila__2114, __no translation__)
  5. aux (frequency:6)
    So any girl wey I need, e go, e must gree,  — (ONI_14_Girlfriends_DG__73, So any girl that I need, she will... she must agree.)
    Omo dat bash, we go mo~, we must run dat bash.  — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__43, Guy, that party... we will mo-... we must rock that party.)
  6. aux-mark (frequency:5)
    I be like sey I must stop.  — (LAG_08_Austin-And-Donald_DG__91, It seems like I will stop.)
    Even you, and I, we know sey we must exercise.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__281, Even you and I know that we must exercise.)
  7. ccomp (frequency:2)
    No be must sey e go be wetin dem take big money buy, before e go be better gift.  — (jw__38669, __no translation__)
    I con ask my senior broder sey if you wan do anyting for science, na must sey you go pass physics, and chemistry?  — (NST_cleaned__1843, __no translation__)
  8. aux-cc (frequency:2)
    Oga Anwuka bin say allegations dey say some schools dey charge students per course unit, wey im say dey illegal and must stop.  — (bbc__76456, __no translation__)
    as e dey dis part, if e be like sey dem no wan pay di money wey Court put as sanction and order sey mek di papa or mama or person wey dey look after di pikin pay, dem fit change hand for dem collect di money from di papa or mama or person wey dey look after di pikin like sey na dem commit di offence and must pay.  — (hildrights__1456, __no translation__)
  9. aux-xcomp (frequency:2)
    go, must be free o, e no go pay o.  — (human_rights__139, __no translation__)
    For civil service all over di world, if you get case on top your head, you leave your sit until dem settle di case and time don do for ICPC and EFCC must make dia findings public.  — (bbc__2866, __no translation__)
  10. aux-cc-obj (frequency:2)
    Odewale say di ban di take effect from now on and all those wey dey import codeine pharmaceutical ingredient to produce cough medicine must get clearance.  — (bbc__84051, __no translation__)
    Five members of di Nigeria Bar Association go follow join alongside two pipo wey no dey practice law but must get character wey dey gidiba wey only di Chief Justice of Nigeria go decide.  — (bbc__49294, __no translation__)

Derived forms

Synonymes

  • unless 0.63 187, will 0.56 598, suppose 0.56 3425, mey 0.55 183, if 0.55 11277, not 0.54 1042, gats 0.54 156, make 0.54 28077, need 0.53 3037

Antonymes

  • unless 0.63 187, will 0.56 598, suppose 0.56 3425, mey 0.55 183, if 0.55 11277, not 0.54 1042, gats 0.54 156, make 0.54 28077, need 0.53 3037

Translations

  • English: no definition, must.FIN