must

Naija

Etymology

From: English must

Pronunciation

  • mɔ̀st


Auxiliary

  • Na word wey dem dey use to take show sey someting go surely be as dem talk or want am.
  1. Di gumbody country dem wey join put hand for dis agreement must to respect di right of di child.  — (Egbokhare_2020. The countries who took part in the child right pact must respect the agreement.)

Verb

  • Na for someting to be say e go happen
  • Every year, de must do am.  — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__108, It holds every year.)
  • So any girl wey I need, e go, e must gree,  — (ONI_14_Girlfriends_DG__73, So any girl of my choice must agree.)
  • E be like sey I must stop to smoke igbo if I wan make my life better o.  — (NSC_Legbeti_2021, It seems I have to stop smoking marijuana if I must make it.)


Translations

  • English: mandatory