must
Naija
Etymology
From: English must
Pronunciation
- mɔ̀st
Auxiliary
- Word wey dem dey use to take show sey someting go be as de talk am or want make e be.
- Di gumbody country dem wey join put hand for dis agreement must to respect di right of di child. — (Egbokhare_2020. The countries who took part in the child right pact must respect the agreement.)
Verb
- Make someting to be sey e go happen
- Every year, de must do am. — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__108, It holds every year.)
- So any girl wey I need, e go, e must gree, — (ONI_14_Girlfriends_DG__73, So any girl of my choice must agree.)
- E be like sey I must stop to smoke igbo if I wan make my life better o. — (NSC_Legbeti_2021, It seems I have to stop smoking marijuana if I must make it.)
Translations
- English: mandatory