my

Naija

Etymology

From: English my

Pronunciation

  • máì

Play Play

Pronoun

  • Word wey person dey use talk about someting wey be im own.
  • my hand no dey inside your wahala.  — (I am not a part of your problem.)
  • So you wan chop my own, you no wan me mah chop your own!  — (JOS_02_Hair-And-Movies_DG__198, So you want to spend from my own money, but you don't want me to spend from yours.)
  • I don confirm your own message ontop my Whatsapp.  — (WAZK_04_Call-In-Programme_M__8, I have confirmed your own message on my WhatsApp.)

Translations

  • English: me (1st person singular)