Difference between revisions of "my"
(→Naija) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
− | * | + | * Word wey person dey use talk about someting wey be im own. |
:* {{ux|dv|'''my''' hand no dey inside your wahala. |(I am not a part of your problem.)}} | :* {{ux|dv|'''my''' hand no dey inside your wahala. |(I am not a part of your problem.)}} | ||
:* {{ux|dv|So you wan chop '''my''' own, you no wan me mah chop your own! |(JOS_02_Hair-And-Movies_DG__198, So you want to spend from my own money, but you don't want me to spend from yours.)}} | :* {{ux|dv|So you wan chop '''my''' own, you no wan me mah chop your own! |(JOS_02_Hair-And-Movies_DG__198, So you want to spend from my own money, but you don't want me to spend from yours.)}} |
Latest revision as of 18:15, 6 March 2024
Naija
Etymology
From: English my
Pronunciation
- máì
Pronoun
- Word wey person dey use talk about someting wey be im own.
- my hand no dey inside your wahala. — (I am not a part of your problem.)
- So you wan chop my own, you no wan me mah chop your own! — (JOS_02_Hair-And-Movies_DG__198, So you want to spend from my own money, but you don't want me to spend from yours.)
- I don confirm your own message ontop my Whatsapp. — (WAZK_04_Call-In-Programme_M__8, I have confirmed your own message on my WhatsApp.)
Translations
- English: me (1st person singular)