Difference between revisions of "na"
(→Adverb) |
(→Adverb) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
Time wey someting happen. | Time wey someting happen. | ||
:* {{ux|dv| E go want taste am '''na''' haha. |(LAG_36_Marriage_DG__34, He wil want to taste it now.)}} | :* {{ux|dv| E go want taste am '''na''' haha. |(LAG_36_Marriage_DG__34, He wil want to taste it now.)}} | ||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | * [[naw]], [[now]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''now''. | * English: ''now''. |
Revision as of 14:49, 21 December 2021
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- nà
Adverb
Time wey someting happen.
- E go want taste am na haha. — (LAG_36_Marriage_DG__34, He wil want to taste it now.)
Synonyms
Translations
- English: now.
Auxiliary Verb
- Make person dey talk about someting wey person no wan use di name.
- My name na Ibrahim Salomi. — (ENU_01_Salomis-Egusi-Soup-Recipe_MG__1, My name is Ibrahim Salomi.)
- My name na Joke Babatunde. — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__2, My name is Joke Babatunde.)
Synonyms
Translations
- English: is a be form.
Pronoun
- Wetin person dey use talk about someting when person no wan use di name.
- Na village, na im dem dey. — (BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__46, It's in the village, that's where they are.)
- Na fibroid, na im de do am. — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__84, It was fibroid she had.)
Translations
- English: it's