nack

Revision as of 13:35, 23 August 2020 by Conversion script (talk | contribs) (Conversion script moved page Nack to nack: Converting page titles to lowercase)

Naija

Alternative forms

  • beat 0.78 932, loose 0.72 110, kick 0.71 96, waya 0.70 29, jam 0.68 366, hit 0.68 282, knack 0.67 63, score 0.66 1191, blow 0.65 324

Etymology

Borrowed from English nack

Pronunciation

  • nâk


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 330
  • Frequency rank in raw corpus: 917

The word is used more in written texts than orally.


Particle

nack: no definition -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:18)
    Before we know wetin dey happen, naim Madrid nack one o full score.  — (NST_cleaned__20351, __no translation__)
    But wen hunger nack pesin, and talent dey, feel free to break dis rule.  — (bbc__45042, __no translation__)
  2. obl:arg (frequency:5)
    Because Jehovah help am, the stone nack Goliath for front of im head and enter inside im head.  — (jw__6331, __no translation__)
    Wilder, nack Ortiz two times for ground, before im knock am out for di 10th round for New York.  — (bbc__100796, __no translation__)
  3. obl:arg-xcomp (frequency:2)
    Akase tok say, Dis seven lawmakers plus di former speaker wey dem impeach before, na dem nack di govnor wit impeachment letter, come give deadline of seven days to follow dia action.  — (bbc__13516, __no translation__)
    For Chelsea na im start to call im self di 'Special One' Manchester United manager Jose Mourinho say make tori pipo respect am afta im waka comot from news conference as Tottenham nack dem 3-0 for house for Premier League.  — (bbc__50063, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • beat 0.78 932, loose 0.72 110, kick 0.71 96, waya 0.70 29, jam 0.68 366, hit 0.68 282, knack 0.67 63, score 0.66 1191, blow 0.65 324

Antonyms

  • beat 0.78 932, loose 0.72 110, kick 0.71 96, waya 0.70 29, jam 0.68 366, hit 0.68 282, knack 0.67 63, score 0.66 1191, blow 0.65 324

Translations

  • English: no definition


Verb

nack: to have sex, to charm, to hit with something -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Ruppy don nack di babe so o.  — no translation
    E nack am talk and believe charm o.  — no translation
    Nack di nail wit hammer make e enter.  — no translation
  2. obj (frequency:20)
    Di search don begin nack even those wey get money well-well.  — (bbc__38146, __no translation__)
    Dis na di second match Ghana dey lose for World Cup afta France nack dem 4-1.  — (bbc__41420, __no translation__)
  3. mark-obj (frequency:5)
    Earlier, host kontri Russia do di impossible as dem nack Spain, di 2010 winners for penarity.  — (bbc__46241, __no translation__)
    One time l slap my wife and e dey fine with am because later we nack head together, find solution to our wahala.  — (bbc__5616, __no translation__)
  4. nsubj-obj (frequency:5)
    Na for second half France finish work with anoda five goals dem nack Nigeria.  — (bbc__34490, __no translation__)
    As e see am the second time, e carry Balaam go jam wall, na im Balaam leg nack wall.  — (jw__3550, __no translation__)
  5. obj-obl:arg (frequency:5)
    Two goals from Mohamed Salah help Liverpool nack Arsenal 3-1 for Anfield.  — (bbc__96424, __no translation__)
    Sterling bank For August, Sterling Bank start di #BankWars afta dem nack dis post for Twitter  — (bbc__92299, __no translation__)
  6. obj-obl:mod (frequency:4)
    Im carry dis one nack tori people for Tamale.  — (bbc__58417, __no translation__)
    Lionel Messi score record breaking eight Champions League hat-trick to helep Barcelona nack PSV Eindhoven 4-0.  — (bbc__63978, __no translation__)
  7. mark (frequency:3)
    E prefer to nack dan to watch blue film.  — (bbc__80701, __no translation__)
    E dey sad say na still crime for Nigeria for two adult of same sex to decide to nack.  — (bbc__5204, __no translation__)
  8. aux-obj (frequency:2)
    Di warrior-king begin carry im army enter village to village dey nack dem strong tin.  — (bbc__16332, __no translation__)
    But as Chelsea start to drag leg for first half, dey allow Arsenal players plenti space, na so di Gunners say 'thank you', come nack two goals from Henrikh Mkhitaryan and Nigerian Alex Iwobi.  — (bbc__21795, __no translation__)
  9. advcl-obj (frequency:2)
    E be like say anoda shading go soon start afta Sterling Bank nack billboard wia Guarantee Trust Bank dey do fashion event.  — (bbc__43999, __no translation__)
    Na one federal judge Derrick Watson na im nack di thing temporary restraining order before dem fit start to put di ban for ground from next week.  — (bbc__71531, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • beat 0.78 932, loose 0.72 110, kick 0.71 96, waya 0.70 29, jam 0.68 366, hit 0.68 282, knack 0.67 63, score 0.66 1191, blow 0.65 324

Antonyms

  • beat 0.78 932, loose 0.72 110, kick 0.71 96, waya 0.70 29, jam 0.68 366, hit 0.68 282, knack 0.67 63, score 0.66 1191, blow 0.65 324

Translations

  • English: to have sex, to charm, to hit with something