naked

Naija

Etymology

  • From: English naked

Pronunciation

nákɛ̀d Play Play

Verb

  1. Make person comot all di cloth wey e wear for body.
    • Di woman con naked hersef.  — (The woman then striped herself naked. )
  2. Make person talk person secret.
    • I go naked you give di world.  — (I will expose you to the world.)


Translation

  • English: naked, expose