naked

Naija

Etymology

  • From: English naked

Pronunciation

nákɛ̂d Play Play

Verb

  1. Make person comot all di cloth wey e wear for body
    • Di woman con naked hersef.  — (NSC_Tella_2021. The woman then striped herself naked. )
  2. Make person talk person secret.
    • I go naked you give di world.  — (NSC_Tella_2021, I will expose you to the world.)


Translation

  • English: naked, expose