nama nama
Naija
Alternative form
Etymology
From: Hausa nama meaning animal or meat
Pronunciation
- nàmá nàmá
Noun
- Na di name wey de dey call nama wey pass one.
- Come see nama nama dey pass! — (NSC_Abonyi_2020, See a herd of cattle passing by!)
Related forms
Synonym
Translation
- English: Cattle