nama nama

Revision as of 16:52, 4 December 2020 by 160.152.225.21 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative form

namanama

Etymology

From: Sotho or Botswana nama a group known for cattle grazing

Pronunciation

  • nàmá nàmá

Play Play

Usage

Na Benin side for South south dem dey use am pass.

Noun

Na di name wey de dey call nama wey pass one.

  • Come see nama nama dey pass!  — (NSC_Abonyi_2020, See a herd of cattle passing by!)

Related forms

nama

Synonym

malu malu

Translation

  • English: cow