Difference between revisions of "native doctor"
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
* From: English ''native doctor'' | * From: English ''native doctor'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * nátífdóktò |
<sm2>Pcm-ng-native doctor.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-native doctor.f.ogg</sm2> | ||
Line 11: | Line 9: | ||
====Noun==== | ====Noun==== | ||
− | + | # Person wey dey use leaf and somekind tings take dey make people well if dem dey sick. | |
− | #: {{ux|dv|Dem con call a | + | #:* {{ux|dv|Dem con call a''native doctor''' give am. |( NSC_Tella_2021. They now invited a native doctor for him. )}} |
− | #: {{ux|dv|Di'''native doctor''' don sama dem wetin di cure be. |( NSC_Tella_2021. The native doctor has shown them what the cure is. )}} | + | #:* {{ux|dv|Di'''native doctor''' don sama dem wetin di cure be. |( NSC_Tella_2021. The native doctor has shown them what the cure is. )}} |
− | + | # Person wey dey do [[juju]] for person | |
+ | #:* {{ux|dv| Oga stay one place make we know di one wey you dey do. Na '''native doctor''' you dey go see abi na '''pastor'''? Talk o. |(NSC_2021, Sir, be plain with us so we'll know what you are really up to. Are you going to see a voodoo priest or are you going to see a pastor?)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[babalawo]] | * [[babalawo]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''native doctor''. | * English: ''native doctor''. |
Revision as of 22:39, 1 December 2021
Naija
Etymology
- From: English native doctor
Pronunciation
- nátífdóktò
Noun
- Person wey dey use leaf and somekind tings take dey make people well if dem dey sick.
- Dem con call anative doctor' give am. — ( NSC_Tella_2021. They now invited a native doctor for him. )
- Dinative doctor don sama dem wetin di cure be. — ( NSC_Tella_2021. The native doctor has shown them what the cure is. )
- Person wey dey do juju for person
- Oga stay one place make we know di one wey you dey do. Na native doctor you dey go see abi na pastor? Talk o. — (NSC_2021, Sir, be plain with us so we'll know what you are really up to. Are you going to see a voodoo priest or are you going to see a pastor?)
Synonym
Translation
- English: native doctor.