Difference between revisions of "native doctor"

Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-native doctor.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-native doctor.m.ogg</sm2>  
  
====Noun====
+
===Noun===
 
# Person wey dey use leaf and somekind tings take dey make people well if dem dey sick.
 
# Person wey dey use leaf and somekind tings take dey make people well if dem dey sick.
 
#:* {{ux|dv|Dem con call a''native doctor''' give am.  |( NSC_Tella_2021. They now invited a native doctor for him. )}}
 
#:* {{ux|dv|Dem con call a''native doctor''' give am.  |( NSC_Tella_2021. They now invited a native doctor for him. )}}

Revision as of 15:32, 17 January 2022

Naija

Etymology

  • From: English native doctor

Pronunciation

  • nátívdóktò

Play Play

Noun

  1. Person wey dey use leaf and somekind tings take dey make people well if dem dey sick.
    • Dem con call anative doctor' give am.  — ( NSC_Tella_2021. They now invited a native doctor for him. )
    • Di native doctor don sama dem wetin di cure be.  — ( NSC_Tella_2021. The native doctor has shown them what the cure is. )
  2. Person wey dey do juju for person
    • Oga stay one place make we know di one wey you dey do. Na native doctor you dey go see abi na pastor? Talk o.  — (NSC_2021, Sir, be plain with us so we'll know what you are really up to. Are you going to see a voodoo priest or are you going to see a pastor?)

Synonym

Translation

  • English: native doctor.