Difference between revisions of "native doctor"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative form===
 
* [[natif dokto]]
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
* From: English ''native doctor''
 
* From: English ''native doctor''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* nátíf dóktò
+
* nátífdóktò
  
 
<sm2>Pcm-ng-native doctor.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-native doctor.f.ogg</sm2>  
Line 11: Line 9:
  
 
====Noun====
 
====Noun====
* Person wey dey use traditional herb heal people.
+
# Person wey dey use leaf and somekind tings take dey make people well if dem dey sick.
#: {{ux|dv|Dem con call a '''native doctor''' give am.  |( NSC_Tella_2021. They now invited a native doctor for him. )}}
+
#:* {{ux|dv|Dem con call a''native doctor''' give am.  |( NSC_Tella_2021. They now invited a native doctor for him. )}}
#: {{ux|dv|Di'''native doctor''' don sama dem wetin di cure be.  |( NSC_Tella_2021. The native doctor has shown them what the cure is. )}}
+
#:* {{ux|dv|Di'''native doctor''' don sama dem wetin di cure be.  |( NSC_Tella_2021. The native doctor has shown them what the cure is. )}}
 
+
# Person wey dey do [[juju]] for person
 +
#:* {{ux|dv| Oga stay one place make we know di one wey you dey do. Na '''native doctor''' you dey go see abi na '''pastor'''? Talk o. |(NSC_2021, Sir, be plain with us so we'll know what you are really up to. Are you going to see a voodoo priest or are you going to see a pastor?)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[babalawo]]
 
* [[babalawo]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''native doctor''.
 
* English: ''native doctor''.

Revision as of 22:39, 1 December 2021

Naija

Etymology

  • From: English native doctor

Pronunciation

  • nátífdóktò

Play Play

Noun

  1. Person wey dey use leaf and somekind tings take dey make people well if dem dey sick.
    • Dem con call anative doctor' give am.  — ( NSC_Tella_2021. They now invited a native doctor for him. )
    • Dinative doctor don sama dem wetin di cure be.  — ( NSC_Tella_2021. The native doctor has shown them what the cure is. )
  2. Person wey dey do juju for person
    • Oga stay one place make we know di one wey you dey do. Na native doctor you dey go see abi na pastor? Talk o.  — (NSC_2021, Sir, be plain with us so we'll know what you are really up to. Are you going to see a voodoo priest or are you going to see a pastor?)

Synonym

Translation

  • English: native doctor.