never

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: never

Pronunciation1

  • nɛ̀vá

Play Play

Pronunciation2

nɛ́và

Auxiliary

  • Word wey de dey use dey talk sey someting no go fit happen.
  • I never know.  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__246, I do not know yet.)
  • I never see.  — (KAD_06_Cooking_DG__211, I have never seen.)
  • I just dey start, I never, I never sabi French.  — (NST_cleaned__11415, I just started, I do not know how to speak French.)

Related forms

Translations

  • English: never