never

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: never

Pronunciation

  • nɛ̀vá

Play Play


Auxiliary

  • Word wey de dey use dey talk sey person e no get when person do someting.
  • I never know.  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__246, I don't know yet.)
  • I never see.  — (KAD_06_Cooking_DG__211, I have never seen.)
  • Hm for, I just dey start, I never, I never sabi French.  — (NST_cleaned__11415, I'm just starting, I don't, I don't yet know French.)


Related forms

never never


Translations

  • English: never