never
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: never
Pronunciation
- nɛ̀vá
Auxiliary
- Word wey de dey use dey talk sey someting no go fit happen.
- I never know. — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__246, I do not know yet.)
- I never see. — (KAD_06_Cooking_DG__211, I have never seen.)
- I just dey start, I never, I never sabi French. — (NST_cleaned__11415, I just started, I do not know how to speak French.)
Related forms
Translations
- English: never