Difference between revisions of "nightfood"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | ===Alternative form=== | ||
+ | * [[night food]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From English | + | * From: English ''night'' and ''food'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* naɪ̂tfùd | * naɪ̂tfùd |
Revision as of 14:24, 30 September 2021
Naija
Alternative form
Etymology
- From: English night and food
Pronunciation
- naɪ̂tfùd
Noun
- Food wey dem dey chop for night.
- E no good make person dey chop nightfood wey heavy. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, It is not advisable to eat heavy food for dinner.)
- Na broder dey cook nightfood for our house. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, In my house, older brother is the one who prepares dinner.)
Related forms
Translation
- English: dinner