nko

Revision as of 14:44, 25 November 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Yoruba ''ńkó'' meaning ''how about'' ===Pronunciation=== * ńkó <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> =...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Yoruba ńkó meaning how about

Pronunciation

  • ńkó



POS

  • Wetin de dey use ask anoder person question on how tings be or how tings dey go.
  • You ‘’’nko’’’? you no dey go di party?  — ( NSC_2021, How about you? Are you not attending the party?)
  • If I be after one nko? No mean sey make I marry who no get sense.  — ( NSC_2021, Even if I have a child outside wedlock, and so what?)

Translation

English: how about, so what