nkwobi

Revision as of 17:28, 2 November 2020 by 154.66.34.240 (talk) (→‎POS)

Naija

Etymology

From: Igbo nkwobi

Pronunciation

nkwòbí

Definition

Different different kind part of meat wey dem cook soup

Noun

  • We still dey find where dem dey sell nkwobi for Ibadan, we never see.  — (NSC_Odirin 2020, We have yet to find somewhere that the delicacy of meat assortment is sold in Ibadan.)
  • Who no get cash no fit buy nkwobi.  — (NSC_Odirin 2020, The sauce of meat assortment is expensive.)

=Related forms

Synonym

Antonym

Translation