nkwobi

Naija

Etymology

From: Igbo nkwobi meaning delicacy

Pronunciation

  • ńkwóbì

Play Play

Noun

  • Different join join meat wey dem dey take cook correct soup.
  • We still dey find where dem dey sell nkwobi for Ibadan, we never see.  — (We have yet to find somewhere that the delicacy of meat assortment is sold in Ibadan.)
  • Who no get cash no fit buy nkwobi.  — (The sauce of meat assortment is expensive.)

Synonym

gwongwo, isiewu

Translation

English: Sauce delicacy of meat assortment