Difference between revisions of "noticeme"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''notice'' and me'' ===Pronunciation=== * nòtɪ̀smɪ́: <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===...")
 
Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Make peron dey do [[eyeservice]] so dat oder people go see wetin [[e]] dey do.
+
* Sey peron dey do [[eyeservice]] so dat oder people go see wetin [[e]] dey do.
 
:* {{ux|dv| Your '''noticeme''' too much! You no dey tire?|(Your eye-service is obvious. Do you ever get tired of acting that way?)}}
 
:* {{ux|dv| Your '''noticeme''' too much! You no dey tire?|(Your eye-service is obvious. Do you ever get tired of acting that way?)}}
 
:* {{ux|dv| All of dem na '''noticeme''' dem be. When he no dey again, dem go begain insult am. |(NSC_2021, They are all hypocrite. When he leaves, that they say bad things about him.)}}
 
:* {{ux|dv| All of dem na '''noticeme''' dem be. When he no dey again, dem go begain insult am. |(NSC_2021, They are all hypocrite. When he leaves, that they say bad things about him.)}}

Revision as of 17:28, 13 October 2021

Naija

Etymology

From: English notice and me

Pronunciation

  • nòtɪ̀smɪ́:


Noun

  • Sey peron dey do eyeservice so dat oder people go see wetin e dey do.
  • Your noticeme too much! You no dey tire?  — (Your eye-service is obvious. Do you ever get tired of acting that way?)
  • All of dem na noticeme dem be. When he no dey again, dem go begain insult am.  — (NSC_2021, They are all hypocrite. When he leaves, that they say bad things about him.)

Synonym

Translation

  • English: eye-service, hypocrite