noticeme

Revision as of 17:28, 13 October 2021 by 160.152.187.195 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English notice and me

Pronunciation

  • nòtɪ̀smɪ́:


Noun

  • Sey peron dey do eyeservice so dat oder people go see wetin e dey do.
  • Your noticeme too much! You no dey tire?  — (Your eye-service is obvious. Do you ever get tired of acting that way?)
  • All of dem na noticeme dem be. When he no dey again, dem go begain insult am.  — (NSC_2021, They are all hypocrite. When he leaves, that they say bad things about him.)

Synonym

Translation

  • English: eye-service, hypocrite