Difference between revisions of "now"
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | Borrowed from English now | + | Borrowed from English ''now'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * náù |
<sm2>Pcm-ng-now.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-now.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-now.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-now.m.ogg</sm2> | ||
Line 16: | Line 16: | ||
* Frequency in raw corpus: 7444 | * Frequency in raw corpus: 7444 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 56 | * Frequency rank in raw corpus: 56 | ||
− | |||
− | |||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
− | + | * Someting wey dey happen at di time. | |
− | + | #{{ux|dv|Why na '''now''' you con dey write JAMB '''now'''? |(ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__42, Why is it now you are writing JAMB ?)}} | |
− | + | #{{ux|dv|Workers say oga, you don come, na '''now''' you come. |(ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__28, The workers said, Boss, you have started communicating. Now you're talking. )}} | |
− | + | #{{ux|dv|No be im call just '''now'''? |(IBA_39_Easter-Preparations_DG__79, Is she not the one that called just now ?)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | # | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | # | ||
− | |||
− | |||
+ | * Like an exclamation wey mean really | ||
+ | #{{ux|dv|But '''now''', and even '''now''', e con make dey more conscious of wetin women dey go trough. |(NST_cleaned, They are now conscious of what women are going through.)}} | ||
+ | #{{ux|dv|Why you no watch di ball '''now''' my broda? |(NST_cleaned__31233, Why didn't you really watch the ball, my brother. )}} | ||
− | |||
− | |||
− | ==== | + | ====Related forms==== |
− | * | + | * [[now now]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''now'' |
Revision as of 18:06, 6 September 2021
Naija
Alternative forms
- still 0.56 6514, okay 0.52 1302, here 0.52 1186, dere 0.51 1047, ehen 0.48 871, e 0.48 46271, today 0.48 2190, just 0.47 5577, eh 0.47 2575
Etymology
Borrowed from English now
Pronunciation
- náù
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 802
- Frequency rank in NSC treebank: 28
- Frequency in raw corpus: 7444
- Frequency rank in raw corpus: 56
Adverb
- Someting wey dey happen at di time.
- Why na now you con dey write JAMB now? — (ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__42, Why is it now you are writing JAMB ?)
- Workers say oga, you don come, na now you come. — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__28, The workers said, Boss, you have started communicating. Now you're talking. )
- No be im call just now? — (IBA_39_Easter-Preparations_DG__79, Is she not the one that called just now ?)
- Like an exclamation wey mean really
- But now, and even now, e con make dey more conscious of wetin women dey go trough. — (NST_cleaned, They are now conscious of what women are going through.)
- Why you no watch di ball now my broda? — (NST_cleaned__31233, Why didn't you really watch the ball, my brother. )
Related forms
Translations
- English: now