o

Naija

Pronunciation

  • ó

Play

Particle

Di word wey de dey take strong di talk wey de don talk.

Directive (clause-final)

Imperative

  • buy am o!  —  Buy it!)

ENU_17_Buying-Grocery_DG__47

Prohibitive

  • no enter second service o!  —  don’t go for the second service)

WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__102

Hortative

  • You, use your brain  o!  —  Apply wisdom!)

IBA_33_News-Comments_MG__3

Jussive

  • make she kukuma just arrange hersef   o!  —  Let her just adjust herself.)

ENU_13_School-Life_DG__94

Assertive-epistemic (clause-final)

  • e cost o!  —  That's expensive!)

ENU_17_Buying-Grocery_DG__9

Assertive-epistemic in relative clefts (clause-final)

  • dis one na im dey come o  —  This one, this is the one who is still on the way.)

IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__62

Assertive-epistemic in focused NPs (clause-final)

  • na hot slap o  —  That’s a big slap.)

PRT_05_Ghetto-Life_MG__15

Evidential with scope over the clause (clause-final)

  • my sister na so I hear am o  —  My sister, that's how I heard what happened.)

D_ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_TRANS,tx@SP2

Evidential with scope over the main verb (intra-clausal)

  • we hear o sey Otuyi na im get di restaurant  —  We heard that Otuyi owns the restaurant.)

BA_33_News-Comments_MG__47

Frame setting topic (intra-clausal)

  • because ehn I remember dat Jonathan time o everybody just dey flex  —  Because I remember that, in Jonathan's era, everyone was having a good time.)

LAG_07_Johns-Biography_MG__4

Conditional (intra-clausal)

  • if you must drive o if e be sey you must drive motor make you no take alcohol  —  If you must drive, if you have to drive a car, don't drink alcohol.)

LAG_31_Road-Safety_MG__69

Adversative coordination (intra-clausal)

  • but sha o di Permanent Secretary dem say she no gree go for di Committee  —  But in fairness, the Permanent Secretary, they said she refused to meet the Committee.)

BA_32_Tori-By-Samuel_MG__64

Yes-No answers (extra-clausal)

  • no o  —  no!)

BA_32_Tori-By-Samuel_MG__64

Courtesy interjections (extra-clausal)

  • abeg o  —  please)

ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__99

Translations

  • English: oh