obisa
Naija
Etymology
From: Emai (Edoid) obisa
Pronunciation
- òbísà
Noun
- One kind round ting wey get inside wey beads round am wey dem take dey play music.
- I like di obisa. — (Egbokhare_2020, I like that musical instrument that is like a percussion.)
- Di obisa make sense die. — (NSC_Legbeti_2021, I find the rhythmn coming from that gourd with beads round it very fascinating.)
Translations
- English: gourd with beads used as musical instrument.
.