obisa

Naija

Etymology

From: Emai (Edoid) obisa

Pronunciation

  • òbísà

Play Play

Noun

  • One kind round ting wey get inside wey beads round am wey dem take dey play music.
  • I like di obisa.  — (Egbokhare_2020, I like that musical instrument that is like a percussion.)
  • Di obisa make sense die.  — (NSC_Legbeti_2021, I find the rhythmn coming from that gourd with beads round it very fascinating.)

Translations

  • English: gourd with beads used as musical instrument.

.