obisa

Revision as of 05:02, 4 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Emai (Edoid) obisa

Pronunciation

  • òbísà

Play Play

Noun

  • One kind round ting wey get inside wey beads round am wey dem take dey play music.
  • I like di obisa.  — (I like the obisa.)
  • Di obisa make sense die.  — (The obisa is very fascinating.)

Translations

  • English: gourd with beads used as musical instrument

.