Difference between revisions of "obtain"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== ===Etymology=== Borrowed from English guy ===Pronunciation=== * ɔbte <sm2>Pcm-ng-guy.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-guy.m.ogg</sm2> ===Frequen...")
 
Line 3: Line 3:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English guy
+
from obtain
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ɔbte
+
* ɔbteɪn
<sm2>Pcm-ng-guy.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-obtain.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-guy.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-.m.ogg</sm2>  
  
 
===Frequency===
 
===Frequency===
* Frequency in NSC treebank: 110
 
* Frequency rank in NSC treebank: 130
 
* Frequency in raw corpus: 621
 
* Frequency rank in raw corpus: 550
 
  
The word is used more orally than in written texts.
+
===Definition===
 +
Sey person collect someting from person/someting
  
 +
===Usage===
  
===Noun===
 
'''guy''' (if e pass one, e go be [[guys]]
 
# guy: Man
 
#: {{ux|dv| Who be dat guy wey I see una dey talk? | ( Who is the man I saw you talking to) }}
 
#:{{ ux|dv| wetin do dat guy wey bin dey run viewing centre for dat street | (what happened to that fellow who was managing the viewing centre )}}
 
# guy: Person friend
 
#: {{ux|dv| Shola na my guy | ( Shola is my friend)}}
 
#: {{ux|dv| Baba, no be your guy dey call you so? | ( Bro, isn't that your friend calling you?)}}
 
# guy: name wey be like title wey de dey use dey call man ( na people wey be like de dey di same age, or de no use anyting pass diersef, na dem dey use am)
 
#: {ux|dv| guy, shey you go like take one bottle? | ( guy, you'll like to take a bottle, right? ) }}
 
 
====Derived Forms====
 
# [[guyman]] : person wey be sey e dey sharp to know as matter dey be.
 
#: {{ux|dv| Haba, you never hear sey a guyman can never guy a guyyoyo? | ( Come on, haven't you heard that a street smart person can never cheat a street smart person?) }}
 
#: {{ux|dv| So, you you code dat ting wey happen? You be guy man, to God! | ( So, you understood what happened, you are street smart, I swear! ) }}
 
 
====Synonyms====
 
man 0.60 4389, omo 0.59 129, mehn, baba
 
====Antonyms====
 
* boy 0.71 838, babe 0.61 156,
 
====Translations====
 
* English: guy
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
'''guy''' :  
+
'''obtain''' :  
# guy : sey dem cheat peson
+
# guy : Sey person use force or gragra collect someting from person/someting
#: {{ux|dv| Omo, you see that watch wey chidi buy? Omo, de guy am | ( Bro, you see that wristwatch Chidi bought? Bro, He was cheated ) }}
+
#: {{ux|dv| I just dey waka my own jeje, na im dose boys dem obtain me | (I was walking, minding my business, then those boys extorted from me) }}
  
  
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
cheat, [[obtain]],
+
cheat, chance
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* boy 0.71 838, babe 0.61 156,  
+
give, fashee
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: guy
+
* English: extort

Revision as of 13:22, 7 September 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

from obtain

Pronunciation

  • ɔbteɪn

Play


Frequency

Definition

Sey person collect someting from person/someting

Usage

Verb

obtain :

  1. guy : Sey person use force or gragra collect someting from person/someting
    I just dey waka my own jeje, na im dose boys dem obtain me  —  (I was walking, minding my business, then those boys extorted from me)


Synonyms

cheat, chance

Antonyms

give, fashee

Translations

  • English: extort