obtain

Revision as of 13:22, 7 September 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

from obtain

Pronunciation

  • ɔbteɪn

Play


Frequency

Definition

Sey person collect someting from person/someting

Usage

Verb

obtain :

  1. guy : Sey person use force or gragra collect someting from person/someting
    I just dey waka my own jeje, na im dose boys dem obtain me  —  (I was walking, minding my business, then those boys extorted from me)


Synonyms

cheat, chance

Antonyms

give, fashee

Translations

  • English: extort