Difference between revisions of "odechi"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * [[Charm]] or juju wey no dey let bullet enter body. |
:* {{ux|dv|Nothing dey happen. '''Odechi''' dey.|(Egbokhare_2020. I am impenetrable due to the charm im wearing.)}} | :* {{ux|dv|Nothing dey happen. '''Odechi''' dey.|(Egbokhare_2020. I am impenetrable due to the charm im wearing.)}} | ||
:* {{ux|dv|E no matter de [[kain]] bullet dem shoot me, Baba don give me '''Odechi''' .|(NSC_Legbeti_2021. Regardless of the kind of bullet shot at me, I have been fortified by Baba.)}} | :* {{ux|dv|E no matter de [[kain]] bullet dem shoot me, Baba don give me '''Odechi''' .|(NSC_Legbeti_2021. Regardless of the kind of bullet shot at me, I have been fortified by Baba.)}} | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * | + | * Person wey don become hard so tey nating dey pain am. |
:* {{ux|dv| Wetin my eyes don see for dis life don turn me to '''Odechi''' .|(NSC_Legbeti_2021. My experience in life has made me unfeeling about many things.)}} | :* {{ux|dv| Wetin my eyes don see for dis life don turn me to '''Odechi''' .|(NSC_Legbeti_2021. My experience in life has made me unfeeling about many things.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|Love medicine no go fit work, I be correct '''Odechi!''' .|(NSC_Legbeti_2021. Love charm will not work on me, I am | + | :* {{ux|dv|Love medicine no go fit work, I be correct '''Odechi!''' .|(NSC_Legbeti_2021. Love charm will not work on me, I am immune.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[juju]] | * [[juju]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''Impenetrable Charms'' | + | * English: ''Impenetrable Charms'', ''immunity'' |
Revision as of 14:33, 7 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Igbo o di e shi (It does not leak)
Pronunciation
- ɔ̀dêʃí
Noun
- Charm or juju wey no dey let bullet enter body.
- Nothing dey happen. Odechi dey. — (Egbokhare_2020. I am impenetrable due to the charm im wearing.)
- E no matter de kain bullet dem shoot me, Baba don give me Odechi . — (NSC_Legbeti_2021. Regardless of the kind of bullet shot at me, I have been fortified by Baba.)
Adjective
- Person wey don become hard so tey nating dey pain am.
- Wetin my eyes don see for dis life don turn me to Odechi . — (NSC_Legbeti_2021. My experience in life has made me unfeeling about many things.)
- Love medicine no go fit work, I be correct Odechi! . — (NSC_Legbeti_2021. Love charm will not work on me, I am immune.)
Synonyms
Translations
- English: Impenetrable Charms, immunity