odeshi

(Redirected from odieshi)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Igbo o di e shi (It does not leak)

Pronunciation

  • ɔ̀dêʃí


Noun

  • charm or juju wey no dey let bullet enter person body.
  • Nothing dey happen. odeshi dey.  — (Everything is fine I’m fortified with a charm.)
  • E no matter di kind bullet dem shoot me, Baba don give me odeshi .  — (It doesn’t matter the bullet shot at me, the priest has fortified me.)

Adjective

  • Person wey be sey e no send anybody or anyting.
  • Wetin my eyes don see for dis life don turn me to odeshi.  — ( My experience in life has made me unfeeling about many things.)
  • Love medicine no go fit work, I be correct odeshi!.  — (Love charm will not work on me, I am immune.)

Synonyms

Translations

  • English: Impenetrable Charms, immunity