odechi
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Igbo o di e shi (It does not leak)
Pronunciation
- ɔ̀dêʃí
Noun
- Na Charms wey no dey let bullet enter body.
- Nothing dey happen. Odechi dey. — (Egbokhare_2020. I am impenetrable due to the charm im wearing.)
- No matter de bullet dem shoot me, Baba don give me Odechi . — (NSC_Legbeti_2021. Regardless of the kind of bullet shot at me, I have been fortified by Baba.)
Adjective
- Na person wey don become hard so tey nating dey pain am.
- Wetin my eyes don see for dis life don turn me to Odechi . — (NSC_Legbeti_2021. My experience in life has made me unfeeling about many things.)
- Love medicine no go fit work, I be correct Odechi! . — (NSC_Legbeti_2021. Love charm will not work on me, I am not human.)
Synonyms
Translations
- English: Impenetrable Charms